meta content='GOSSIP, GISTS, EVERYTHING UNLIMITED' name='description'/> GOSSIP, GISTS, EVERYTHING UNLIMITED: Best Seller : Single But Living Married (Contd 6)

Tuesday 24 February 2015

Best Seller : Single But Living Married (Contd 6)



Kay: who dey house…………………

Gbenga: Ah …….Sister Labake

Labake: good evening ooo

Tunde: good evening

“there was serious surprise on their face, the mood both of us are playing game and labake putting on my top” we heard another knock on the door like 5minutes later

Labake: Thanks so much for everytyn Uncle snakie……

Me:Uwc…….(she stepped out of the room)

Gbenga: kay, something don dey happen for this house oooo…………eh

Micheal: I dey tell you, neighbour girlfriend, together with snakie alone in the room, playing game together

Kay: how come, the babe never entered our house before…….moreover putting on snakie shirt

Tunde: something is fishy here……tell us snakie

Me:una dey craze, wetyn wan dey fishy..everybody go be like una?

Gbenga: Oga forget that one jhoor…


 READ MORE AFTER THE CUT.............................................



Kay: Abeg, make una increase the volume of the sound system first make neighbour no dey hear wetyn we dey talk

Micheal: talk tru snakie, na we-we, nobody dey hear us again…how many rounds una go..the babe tyt?

Gbenga: You no see the bobbie ni….una no see as d tyn stand? I dey sure the babe no wear bra

Tuned: she no wear now

Kay: but upon that, the tyn still stand dat way…mehn

Micheal:u no go believe say any tym wey d babe pass me by and greet me, na the bobbie I dey always dey look

Gbenga: Sincerely, na y god collect yansh from am come dash her bobbie

Tunde: if you dey talk of yansh….her own still dey moderate ooo…..the babe over set, see her height now

Kay: the babe go just dey intimidate snakie with her height ni

Tunde: Snakie, where una use? Na u dey down or up?

Gbenga: I no just know why neighbour dey treat dat babe like that and even she sef, she no wan go

Micheal: na money now and I guess neighbour sabi d tyn very well..u no say neighbour sef gather prick very well like snakie

Kay:Neighbour prick no reach snakie own ooooo………I bet say d babe no go even fit witstand snakie own but neighbour sef carry sha

Tunde:so, how the game b snakie cos una no notice say d babe wakka no dey straight sef..its unlike her

Kay: yes ooooo……e be like say snakie don eventually bad pass all of us oo cos this one world record..flat

Micheal:na so pple like them dey be……dem dey bad after they don winch dem finish

“I just kept quiet as Abimbola came out”


Kay: so, u even dey house sef

Abimbola: No…I travel commot ni..all of una mind dirty

Tunde:say wetyn?

Abimbola:see as una dey analyse another man wife as if una no get una own….

Gbenga: e no still mean jhoor

Micheal: I dey always dey wish maybe she can even give me chance for once, wallahi I go die there ni

Abimbola: I don know say na where u follow come u go follow go before micheal

Kay:so, na you come be referee between snakie and neighbour wife for house

Abimbola: wetyn concern me….the guy almost kill the babe dis afternoon, thank God for snakie cos if not him, I don’t know who will kill each other between them

Gbenga: Na wah ooo..this neighbour na something else, e go just dey beat the babe anyhow

Micheal: the babe sef dey enjoy am now cos if not, na by force? Dem never marry now..if na my sister person dey treat like that..i go swear for my sister and disown her..rubbish

Abimbola: the guy tore all her cloth ni oo..lock door and went out na why snakie borrowed her top

Kay: oga ooooo…..but with the mood we met u guys, the babe don dey like u oooo

Me:u dey craze..like ko, love ni

Micheal: talk true, if e open yansh, u no go enter?

Me:enter fire

Abimbola: Abeg, make una leave snakie, wetyn una go eat

Kay:eat ke? We no dey eat anytyn ooo…we are over fed already

Gbenga: except u go gimme bosom milk sha..i fit drink

Abimbola:where u go see dat one

Gbenga: the one wey dey your chest nko? No be free God give you

Abimbola:carry straw come now…ode, make una no just corrupt my snakie, we will go and buy bread outside then to eat

Kay: next week Friday is dem david graduation bash at the place and dey said its strictly by invitation

Me:david in sociology?

Kay: yes…dem later join us for AJ and we were all together till this evening so, we already requested for 6 IV. They said we will pay for four and they will give us two free. But I never know who and who go get interest

Tunde: na everybody now……

Gbenga: no oo..snakie fit no wan go ooo..u no say e no dey like go this kind thing before except we force am.

Abimbola:e go go dis tym around…..

Kay:ladies are free..that means micolo go need go bring his car from home so that we can move with two cars as I might want to go with my chikala

Micheal:I dey go home for weekend now..i go bring am come jare..the car sef just dey sit down for house ni

Abimbola: snakie, abeg lets go and buy bread outside before its too late jare

Me:oya…

Kay: abeg buy small for me ooo.. I fit eat abeg

Gbenga: Buy for me too

Me:sebi una talk say una no dey eat ni….

Kay: we don change our mind….

Me:make una bring money then

Gbenga:help your brothers now snakie..buy for us even if na 100 naira or 200 naira

Abimbola: lemme get money inside jare snakie (she put her hand over my neck as we stepped out)

No comments:

Post a Comment

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...

Popular Post(s)