meta content='GOSSIP, GISTS, EVERYTHING UNLIMITED' name='description'/> GOSSIP, GISTS, EVERYTHING UNLIMITED: Best Seller : Single But Living Married (Contd 3)

Friday 30 January 2015

Best Seller : Single But Living Married (Contd 3)



“Abimbola rested on the arm of the chair, her hand over my head and my head directly under her medium size bweast”

Abimbola: I go dey run from all of una now sef, Abeg no join them oo snakie, all these guys are corrupt already

Micheal: No worry, we go initiate am……na only small tym e remain

Tunde: Yes oooo…na gaucho we go first give am make e bleep the hell out of his head

Me:who be gaucho

Kay: that babe wey dey stay down the street now

Me:U mean Rukky?

Kay: yes now….

Me:una wan kill me abi, d babe wey be say na all the confra wey dey this school she don bleep finish

Kay: All join now…u dey fear?na wetyn go make u strong be that..u no once u don do that one, u go get mind to enter any hole

Me:Before or after my death

Tunde:Anyone oga

Abimbola: No mind dem oooo snakie, abeg, me I still love you..no near the girl ooo………No be that useless geh cos fyt wey happen for junction that day wey dem drop one guy later

Me:ehn….ehn..so na the babe, why una com dey call am gaucho

Abimbola: na Tunde go fit explain that one

Tunde:U no say na we bam the geh when she resume this school two years ago……you know who the real gaucho be now

Me:U mean Ronaldinho gaucho?


READ MORE OF THE JUICY STORY AFTER THE CUT.............



Tunde: Yes now…….The geh na world best wen it comes to bleeping………The geh be professional for sucking……..she nearly kill me the first tym she sucked me, u see that her round mouth ehn..if she use am grab prick, no matter how huge or big the thing is, I swear your prick go disappear for her mouth and u go forget your name instantly……..it got to a stage wey be say no be me dey bleep the babe again, she nearly kill me with bleeping before I transfer her give gbengulo

Me:so, all this thing dey happen and I no no……

Kay:how u wan take know? U dey stay for our place ni………………

Tunde:No mind this baba weyrey wey dem dey call kay, nah in put me enter her runs but the babe heavy pass me wallahi…even gbenga sef no fit cope

Abimbola: no mind dem…na the kind of geh wey fit them b dat………….The geh win both of them for every angle not until they join hand together before they were able to win her

Me:Join hand together as how…………

Abimbola:Ahhhh..dem never play you the film…………make I play u abeg

Tunde:stop jhoor…..that one na bygone

Abimbola:No oooo..i go play am for snakie………

Tunde:If u say anytyn there wallahi I go break your head

Abimbola:Come break am now…I go talk

Grace:talk jare Bimbola

Kay:I no say na wetyn ur ear go rise up to be that

Grace:before nko?

Abimbola: Na dem gist me ooooo………One evening like that, them go take Ale, opa eyin and ponmo for iya uche place, Micholo get assignment with one babe that day but dem come follow am go, awoof things now, na so the geh com dey wakka pass…….dem greet her but on her way coming back, gbengulo stop her come dey psyche the geh…..he follow the geh go her hostel and they came back together…like play like play, the geh follow them come house, u no say gbengulo get sweet mouth now……..Micolo enter room with hin babe come leave three of them for sitting room, before Tunde go know wetyn dey happen, gbengulo don carry gaucho enter room too, he no easy for him to enter the geh head to bleep am but she later agreed sha……..Na shoki Tunde think say dem just wan do but not until he started counting tym..seconds becomes minutes den later it became hours……

Tunde: E don do jhoor…shut up..ode

Grace:Shut up ko, shut down ni…talk jhoor babe

Abimbola: Konji na bastard, I hear say before night come, Tunde try to control all his babe but all disappoint, Gbengulo came out looking so tired like person wey spirit suck hin blood come meet tuned for sitting room chatting..na so dem agree say make Tunde too go try her luck say hin don tire but e b like say d babe never tire ooo..unto say there was no light now…..Tunde enter the room, I no even know either the babe slept off or not but according to Tunde, he just pounce on the babe and started bleeping her too…..

Me:And the geh no notice?

Abimbola:U think say na play dem dey call person Gaucho?

Me:na wah oooooo…….

Abimbola: Wait now…..when God wan catch dem…….Tunde never stay up to 20mins before NEPA restored light, dem no 4get to off the light of the room..na so the babe realized say na Tunde dey bleep am.


 Grace:Lolzzz…..wetyn come happen

Abimbola: nah hin the geh start to dey para for middle of the night ooo…begin to dey shout say wetyn dem take her for, this and that…..na hin dem com start to dey plead, beg the girl

Me:but them don bleep her individually before now

Abimbola: Yes but e pain the geh say dem play on her intelligence. Say, if to say dem tell her before hand, she go know wether to agree or not but dem take her as mumu

Me:na serious yawa be that oooo..wetyn com happen? How dem take settle am

Tunde:Stop jhoor…Amebo, na wetyn we go see am for b that

Abimbola:Na Micolo help them beg the babe after so much pleading and all sort but she no get option again as night don come………………

Me:Na wah ooooo…………………….

Abimbola: After the girl cool down, do u know Tunde still went inside to the geh

Me:And she no break bottle for hin head

Abimbola: The babe na real Gaucho…….i no no wether dem drug am abi na juju, she been dey sleep wen Tunde enter the room, she just cover hersef with wrapper and she no lock door, Na so my guy come dey kolobi the girl so tey he remove wrapper for her body, start to dey suck the babe and finger her

Grace:And she no wake up?

Abimbola: She did oooo…..when she open her eyes see wetyn Tunde dey do, Na she come even dey drag Tunde to do am harder……. nah in the babe start to dey bleep him. Gbengulo later join them na so dem do three somes ontop the girl that night but upon that, na them still tire…….dey just dey look like mumu the following morning, na micolo babe suffer am the following morning as dem just dey shout for food.

Me:na wah oooo…na hin be say the babe later enjoy the film now

Tunde: No mind the yeye girl jare

Grace:But hw u take do am Tunde?

Kay: Shut up…..oya go inside jhoor…..i dey come meet u

Grace:Shut up ko, shut in ni……continue jare baba oko mi (continue my father inlaw)

Tunde:The babe dey very useless anytym she dey sleep, she can sleep anyhow…..Na sitting room me and gbengulo dey after we settle everytyn, cold come start to dey catch us for midnight then I decided to go in and look for a wrapper to cover ourselves. I opened door and she was fast asleep, coverless, the wrapper she used in covering herself has removed from her body and she was facing up totally unclad. My prick stood up immediately, I used one mind to move towards her. Even if Gaucho is dead, once your mouth touch the tip of her right Tip, wallahi she will wake up. The Tip was my first contact and I started sucking the right one without touching her, she begin dey move her head sideways after a while and didn’t take long before I started hearing uhmmmmm silently and her hand was all over my body rubbing my head and back.

I balanced well and concentrated on the two bossom, sucking both of them interchangeably, I started finger bleeping at the same time too. The moment I relaxed to pick up CD and start working, she opened her eyes to talk “Not yet Tunde”……I was happy inside me as we switched position and she came on top.she moved down, stroke my prick, I was lost in her mouth within twinkle of an eye, I never knew I could speak and pray like that, so many prayers coming out of my mouth…I didn’t even know when I came, all I remembered was that she was riding on me unprotected going up and down while my hand was handling her bweast…..What a sweet experience as we switched position again and I lifted her to the reading table and started bleeping her. We were so carried away that we didn’t know when gbengulo entered and was watching free blue film live and direct, it was when I lifted her back to the bed that she saw him, I thought she will get angry but she just excused herself and stepped out of the room, I was still gisting with Gbenga when she came back with a bottle of Vodka from the fridge, she had almost finished the bottle, I was on bed when she moved closer to gbenga and started kissing him, I was dumb founded as they both find their way to the bed, I wanted to stand up and excuse dem but the babe just grab my prick and started playing with it. It was then we realized we will be doing three somes. It was a wonderful experience as it got to a stage it wasn’t her again and the drink was having effect on her..she will drink small and continue with us until she finished the whole bottle, we got tired after like an hour but the babe was still eager to go, 3 of us later relax on bed with her in the middle and shared her bweast among ourselves.

Grace: some girls sha and anybody wey see her cool face will say she’s so gentle and doesn’t know anytyn………………………………..

Abimbola: Na professional ooo, I no even fit compete with her. U come know wetyn come end their life after like 3 weeks of the scene?

Tunde:wetyn? U no go keep quiet before I break your head now

 TO BE CONTD.

No comments:

Post a Comment

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...

Popular Post(s)