meta content='GOSSIP, GISTS, EVERYTHING UNLIMITED' name='description'/> GOSSIP, GISTS, EVERYTHING UNLIMITED: Best Seller : Single But Living Married (Contd 2)

Thursday 22 January 2015

Best Seller : Single But Living Married (Contd 2)


Kay: wetyn happen now?

Abimbola: No mind this snakie oooooo

Tunde: Wetyn e do?

Abimbola:e just dey tap current for my body……free of charge for that matter

Micheal: lolzzz……….Padi mi ti kun, o fe tu si e lara pupu ni (My friend is filled up, he wanted to discharge)

Abimbola:If e want to discharge, na my body come be dumping ground?

Tunde:You can help a brother now…….snakie na ur broad now

Abimbola:Una dey craze, una want make hin kill me with that big rod wey hin carry 4 that place

Kay:Which kind big rod, u don c am before

Abimbola: na today?i wish una fit see how the tyn stand inside kitchen now……….

Tunde:Talk tru bimbola, u feel the thing abi u don feel am b4

Abimbola; U dey craze……….

Micheal:U no even fit risk to take am once Bimbola cos if u do, wallahi u go divorce ur boyfriend

Abimbola:I no even fir try am…..shade wey take am sef try…the babe na master


 READ MORE AFTER THE CUT....................................



Kay:Snakie oooo….hmmmmm, ekun

Me:which kind nonsense be all this one now…..abeg make una talk another topic jhoor

Kay:y u sef dey go tap current for Bimbola body..take am easy o guy

Me:U dey craze……………

Abimbola:Sincerely, na so e remain, snakie don almost start to press my bobbie

Micheal:lolzzz…..File, how the bobbie be snakie

Me:and una dey believe wetyn she dey tell una

Tunde:If u no touch her she go shout

Abimbola:Thank you jare Tunde…………I even dey fear am now sef, make e no be say one day una no go day and he go r.ape me inside house

Kay: na to dey wear iron trouser anytym u dey house with am b that….

“laughter everywhere”

Me:Una no serious………….All of una dey craze with due respect.

Me:wait oo…e be like say I dey hear noise from outside oooo

Tunde: Ehn..ehn

Micheal:Neighbour and his girlfriend don start again b dat

Me:which kind person b this guy sef, wey go just dey beat his girlfriend up and down

Kay:how that one take concern u…Na love now

Me:love ke? I just hope say dem no go kill each other for inside this compound one day

Tunde:e concern us

Me:All of una go just dey do I don’t care on top their matter..e no good ooo

Abimbola:How e take concern our life now….na wetyn dat geh eye dey find e see

Me:U wey be woman no suppose dey talk like this now

Abimbola:I no send her mama now….na 4 the guy to kill am go make me happy sef

Me:e reach like that Bimbola

Kay:na wetyn go pay her be that now..u no say she her d babe no dey talking term

Me:wetyn happen?

Tunde:Dem dey beef each other unto say the babe dey feel say Bimbo dey yansh hin boyfriend

Me:lolzzz

Abimbola:Una no see me, even if I wan yansh somebody, na hin boyfriend e go be? Wen guys yapa 4 here

Kay:File…..maami

Micheal: mama oooo………make we enter go do one round now abeg

Abimbola: U dey craze, e be like say u wan die there abi…na where u follow come u wan follow go back

Abimbola “Leave me oooo Micolo, which kind thing be all this one now, Ahn…ahn….u don dey press my bosom ooo……….this one dey craze ni, I go cut ur prick oooo……”

Kay “oshey micolo…oya make una enter…….enter the room…..i don open for una”

Abimbola: I go knack stick for ya head ooooo…….

Micheal : Stop jhoor Bimbola, your hand don dey go near engine room oooo……….oya pls…pls pls abeg before you put me for agro

Abimbola:sebi na u wan do something now……craze boy, na only snakie be gentle guy among una

“she came to sit beside me”


To be continued...........................

No comments:

Post a Comment

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...

Popular Post(s)